Music

Moses IF NO BE YOU Lyrics by Bliss ft. Festizie, Ebuka Songs, Chizie,Neeja, Doris Joseph,SON Music, Ajay Asika

Published

on

Moses IF NO BE YOU Lyrics by Bliss ft. Festizie, Ebuka Songs, Chizie,Neeja, Doris Joseph,SON Music, Ajay Asika

[Chorus]
If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You

[Verse 1]
When I Think
Of all You’ve Done
I no Fit Talk am all
You No Dey Disappoint
Nar You Dey Pick me
When I Fall

If E no be for Your Grace
If to Say You no Show Face
My Life for no make Sense at all
I will Praise You Everyday

[Verse 2]
This Life I Live
Is a Testimony
I’m Grateful for Your Grace
That has kept me in this Race

You Fill my Life with Goodness
Now all I See is Witness
You’ve made my Life a Statement
Your Love, I am Contempted

Watch Full Video

[Chorus]
If No Be You
Where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all,

Click here for more updates

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending

Exit mobile version